Oya no take the job wen I dey do dey laugh
No con dition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal (China)
No take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal
Oya no take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal (China)
No take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal
Brother make you no dey vex
If I dey owe debt no be from
I dey do conductor no job for town
I dey drive okada brother
Wetin dey make you no dey
So no take my job o begin they laugh me
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal
Oya no take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal
Oga landlord make you no forget
Say one day you go surely travel
And if you travel make you
Anything you do your fellow man today
Ah ready for your own tomorrow
My brother wickedness e no dey pay
Destiny dey delay but e no dey change
Oya no take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal
No take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal
Patient dog wait your time dey come
So no take my job o begin dey laugh me
Brother make you no dey vex
If I dey owe debt no be from
I dey do conductor no job for town
I dey drive okada brother life no be yam
To be a man no e be one day job
So no take my job o begin they laugh me
Oya no take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal (China)
No take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal
Oga landlord make you no forget
Say one day your pikin go surely travel
Anything you do your fellow
Ready for your own tomorrow
My brother wickedness e no dey pay
Destiny dey delay but e no dey change
Oya no take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal
No take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal (China)
No take the job wen I dey do dey laugh
No con dition is permanent
No take the job wen I dey do dey laugh ooo
Cos all fingers are not equal (China)
No take the job I dey do dey laugh oo
No con dition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal
No take the job wen I dey do dey laugh
No condition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal (China)
No take the job wen I dey do dey laugh
No con dition is permanent
Make you no take the job wen
Cos all fingers are not equal